Wassspy Funny peeps... thought I couldn't do this You for barb Ghana is where we at Got a couple girls in my room then I told them turn the lights on They want do me real bad so I tell em please turn the lights on I no know sey ego happen if I know like I buy dragon She already dey my top odoyewu can you please ride on My something dey pain aswear odoyewu can you please come down I make high to much u be pilot we go fly on We got whole lot of styles this night dierr we go try some Abi u brought your friends, this one dierrr it be three some Anofit talk anymore odoyewu can you turn the lights on Turn the lights on odoyewu turn the lights on Turn the lights Odoyewu turn the lights on Turn the lights Then I base one side wey I see sey your girl dey pass As I see naaa I talk say this girl Want cash she no spy my side saf cus all she dey watch be cars Turn the lights Odoyewu turn the lights on