Xbusta I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Eh eh eh uuh I belong to somebody Aaah hehn Like you belong to somebody Uuuh eh eh eh Somebody eh I be somebody lover I be somebody spouse I be somebody guy wey provides all the things wey dey for the house Aaah uh haa no let somebody scatter my heart oo Aaah uh haa na you I want I no fit to lie oo Angalala lalolo biggy man no dey do aroro Twenty four carat of agogo Person wey dey trek don buy moto Angalala lalolo biggy man no dey do aroro Twenty four carat of agogo Person wey dey trek don buy moto I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody Uuuh I belong to somebody Ahh hehn Like you belong to somebody Uhhhh Somebody eh Somebody fresh like Agege bread wey dem bake e dis morning When somebody broke dem be no know me till I make e dis money Xcalarven nkpakor Oya now I be somebody baby hehn yes never to be lazy You fit be boyfriend na be your baby yes Cos na me dey drive dem Ugochi and Nkechi je Amaka je somebody good for everybody oo Folake je Abike je Somebody is a cheerful giver oo Back then I dey beneath o anything I do na dis finito Right now I don dey eat oo Plenty money for my chikito Lets go I be somebody pikin Somebody baby I be somebody boyfriend o Somebody crush I be somebody pikin Somebody baby I somebody boyfriend o Somebody crush Eh eh eh I belong to somebody ye ehe yoh Uuuuuh ehyy I belong to somebody Ahh haa Like you belong to somebody Uuuh eh Somebody eh I be somebody best I be somebody best I be somebody heart wey dey do kpikpikpi for somebody chest Somebody somebody Somebody somebody Somebody somebody Somebody somebody Rrrrrha