Dapop on this one o Overthinking fit make man pai Sometimes am alone Depressed and sad Na only for picture My guys Dey smile Ogun laye say this life is hard Billion dollar dreams With a low budget Pikin wey no get helper Suppose get sense Ori Iya mi mama je n toro je Only one maye wey Go be like hundred Tori kosalabaro Even for my hood wonti kalawa o Aye le aye akamara o Olowo laye fe no be talaka o Omo kosalabaro Even for my hood wonti kalawa o Aye akamara o Iretipipe he Dey tire man o No connection only my bluetooth I don dey do things mom Said I shouldn't do Dem say I go suffer only If I choose to Ni moshey sun orun meje Ti omo okinrin nsun Woni koma lo he's just a poor boy He no get squad he no get convoy But una no fit kill who Don die before Nkan Ti Moma je loso Mi di stubborn So I Be standing on my ten toes Don't wanna go back how I left home Steady grinding for my bread o Sometimes I Dey reason With my gbeff o Broda no vex for me If you text and I no reply Cos you no go care for me If tomorrow come and I no make an Overthinking fit make man pai Sometimes am alone Depressed and sad Na only for picture My guys Dey smile Ogun laye say this life is hard Billion dollar dreams With a low budget Pikin wey no get helper Suppose get sense Ori Iya mi mama je n toro je Only one maye wey Go be like hundred Tori kosalabaro Even for my hood wonti kalawa o Aye le aye akamara o Olowo laye fe no be talaka o Omo kosalabaro Even for my hood wonti kalawa o Aye akamara o Iretipipe he Dey tire man o