Ishe to gbo po loni Gdedu to lo gan ni Omo to jomo loni Epawo lo no dulling Ishe to gbo po loni Gdedu to lo gan ni Omo to jomo loni Epawo lo no dulling Am a big boy mo n gara Mo wuge no dawa Efile ko gara Aluya lo bawa As a sense boy mo kana Them no know say i kala I fit ask for your aza Make i still no send you kala Am a big boy mo n gara Mo wuge no dawa Efile ko gara Aluya lo bawa Hmm sense boy mo kana Them no know say i kala I fit ask for your aza Make i still no send you kala Hmm efile fomo to sabi Jejely me i dey do my thing Coz mio shakomo As omo ogbon Padi mii shayo lawa yi o ooo Pushing buttons everyday i just dey push buttons Push buttons am not really doing much i just dey push buttons Controller lemi okala As a big boy mo gara No do me wetin i no like coz i go do you the same thing Gara Emi ma gara tan I gas to shine because na my turn Naso e go be mo tenu mò Every other day I will be on lowkey So many days when i burn my candle But still money no dey but now wey money don dey ma gara tan Am a big boy mo n gara Mo wuge no dawa Efile ko gara Aluya lo bawa Hmm sense boy mo kana Them no know say i kala I fit ask for your aza Make i still no send you kala Hmm efile fomo to sabi Jejely me i dey do my thing Coz mio shakomo As omo ogbon Padi mii shayo lawa yi o ooo