Ki eku ile gbo kolò sofun toko Kin chacha gbò kolò sofun jogbo I dey wonder wonder Why nigga's want me to fall down And I still dey wonder why people want to know why I dey wonder Sometimes I dey wonder say if I buy iphone Shey I go fit chop the apple wey dey the back o Shey you dey reason am too? I dey wonder why one plus one na two Awon kan gbeju Why police men dey chase yahoo? Pastor wey dey chop banku Yeh I still dey wonder why Ogbemi trabaye Oni kin go on sòun O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò Ogbemi trabaye Oni kin go on sòun O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò Ejo mi kò pe mo mò orin ko Puff puff pass ka shaye lò Letter writing ka tenò lò Omo baba olò okada ti gbade lò Mo jaja gba fifty dollars ofe rip mi Lori owo mii shebi otu block mii Never clear shukura malò cuddle me Shukura malò cuddle me Many many things tiko yemi Wetin dey sup make you tell me Aiye tawa e no funny And if popo catch you no sorry So many niggas still dey para Boys still dey kala Awon ta gbo jule everybody deti japa And everybody deti japa Everyday make baba blessings just dey shower Ogbemi trabaye Oni kin go on sòun O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò Ogbemi trabaye Oni kin go on sòun O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò Sometimes I dey wonder Why brother go dey beef one and another Very soon aya won aja coz moti banusò miode ba eniyan sò Bad boy big drip what popping I still Dey wonder why you no go press money Coz tokè tile mowò As you see me no joy Wofe tepò so ala mii Wofe jami mo jara mii Am still on God I stand on God o Shebi oluwa lo n cover me Ogbemi trabaye Oni kin go on sòun O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò Ogbemi trabaye Oni kin go on sòun O funmi ni two puff of canada kin ma paro lò