Call me bob Voicemail nani lion wey dey vex Prinzlee on this one ye ye ye I don't know mio mo Wetin see finish go cause I commot for my hood tori mon bo Kinle kowowale Big dreams in my thoughts The shit is killing me and e dey pain me gan Your friends can be your enemy omoyemi trust no one If i no get the money today i go get tomorrow I no go borrow that's why i no dey phor o As i no get the money today i go get tomorrow I no go borrow that's why i no dey phor Them say your bank account na euro And my own zero kobo and you look me bad Sho de da Praying to the most high god Orire call me jeka lo Alright oh na Everything dey pain me too My mummy good she dey cook me food She never let me think about the thing wey bother me Oluwa cover me Them call my daddy them call my mummy When i get the money shey loni omo mi Them never see the obstacle full my journey If i no get the money today i go get tomorrow I no go borrow that's why i no dey phor o As i no get the money today i go get tomorrow I no go borrow that's why i no phor o Gat nobody gat no money Gat no shishi on me life is not funny Told my mummy am on my journey Fear my return mehn that's my warning When me gan make my dream I no wan dey like film my nigga stole my things Forgive them for thier sins I know one day i will win My pains just bothering me Bae stop cuddling me Friends stop honouring me God not judging me Money don dey account My gees are going to alert Where una dey see money Koma de fe yemi Eni ba lowo loma n gbe md Olowo lo n do virgin If i no get money today i go get tomorrow I no dey borrow That's why i no dey phor o As i no get the money today i go get tomorrow I no go borrow that's why i no dey phor o