Kishore Kumar Hits

The Majeek - Cool Me Down şarkı sözleri

Sanatçı: The Majeek

albüm: Cool Me Down


Wetin dey sup oh
Tell me why you carry body for two
Shey you go follow me talk oh
Anytime I talk to you
Oro tin mo nba e so (soro)
You make ah broda compose
And if dem yan tell them na me and you
Oh no oh (oh oh oh oh)
Somebody call me my baby (oh)
Somebody call me my love (my love)
Somebody call me my babe (baby)
You got the something way I, oh oh ah
Oh my girl you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Oh my girl you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Oh my shorty you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Oh my girl you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Felicia, Anita, Becker (hmm)
They know me girl, a record breaker (oh)
Trend setter, wine fi the paper
Me no see the reason why dem a hate her
Ale le o, ale le oh
Ale le o, ale le oh
Make dem runaway from my baby oh (oh)
Ale le o, ale le oh (oh no)
Ale le o, ale le oh (oh oh)
Ale le o, ale le oh
Make dem runaway from my lady oh (ooh oooh)
Ale le o, ale le oh
Somebody call me my baby (oh)
Somebody call me my love (my love)
Somebody call me my babe (baby)
You got the something way I, oh oh ah
Oh my girl you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Oh my girl you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Oh my shorty you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)
Oh my girl you the one (eh eh)
You be the one (eh eh)
You the one way dey cool me down (oh-o-oh)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar