Kishore Kumar Hits

255 - Confidential şarkı sözleri

Sanatçı: 255

albüm: Phase One


Oh yea
Do you remember
Girl the first time me set my eye
Pon you
Oh Belinda
No other girl wey fit match my vibe
Like you
Say when we get down
Don't let nobody know
Confidential
It be me and you
Don't tell nobody
Don't let nobody know
Long time wey me find a girl like you
Baby girl you're my energy
Call me baby I go Dey for you
Give you everything wey you need
Anybody wey go put asunder
Baba go fire them with thunder
And it be for your food wey i Dey hunger
Girl I can't wait any longer
Say Omo ma lo se gra gra
Ju ibadi ko jo dada
Say omo ma lo se ika ika fun mi
Ju ibadi ko jo dada ye
Say Omo ma lo se gra gra
Ko ju ibadi ko jo dada
Say ju ibadi ko jo, ju ibadi ko jo
Omo ma lo se gra gra yea yea
Do you remember
Girl the first time me set my eye
Pon you
Oh Belinda
No other girl wey fit match my vibe
Like you
Say when we get down
Don't let nobody know
Confidential
It be me and you
Don't tell nobody
Don't let nobody know
Don't let nobody know
Yea yea yea yea
Don't let nobody know
Tonight I go Dey for your body
Girl you know you be my chargie
And if you're not around me darling
Wetin I go do, Wetin I go do
Can't get you out of my system
I no fit to wait till the weekend
Na you wey go born all my kids them
Baby yea
Do you remember
Girl the first time me set my eye
Pon you
Oh Belinda
No other girl wey fit match my vibe
Like you
Say when we get down
Don't let nobody know
Confidential
It be me and you
Don't tell nobody
Don't let nobody know
Oh Belinda
Girl you know I dey love you long time
Long time
Girl you know I dey love you long time,
Long time

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar