Kishore Kumar Hits

Evi-Edna Ogholi - Look Before You Cross şarkı sözleri

Sanatçı: Evi-Edna Ogholi

albüm: The Best Of Evi-Edna Ogholi


Where you dey go oh
Wey you dey hurry so?
You don forget say
When moto jam you
You no go reach where you dey go
Life no get duplicate o
Better make you late
Say you no reach your house oh, woyo
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross

When some dey cross road
Na 'tory for road oh
Like say moto jam dem
Na di moto go spoil
Some go leave pikin for road
To dey cross anyhow oh
When moto come oh
E go nack am for ground oh, woyo
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
My broda, na sofry oh
Na jeje oh, ooh oh
Make you dey look well before you cross

Abeg you driver
You sef take am easy oh
When you see people
When dey cross the road
Make you no dey drive rough oh
Make you no dey speed oh
Speed dey kill oh
E dey cause accident, woyo
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look road before you cross
Look your left, look your right
Look your left before you cross
Look your left, look your right
Look your left before you cross
Where you dey go oh
Wey you dey hurry so?
You don forget say
Wen moto jam you
You no go reach where you dey go
Life no get duplicate oh
Better make you late
Say you no reach your house oh, woyo
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross
Make you dey look well before you cross

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar