Kishore Kumar Hits

Godboy - Eledumare şarkı sözleri

Sanatçı: Godboy

albüm: Eledumare


Ele
Ele
Ele
Ele
Eledumare
Eledumare
Xtofa D Beat Chef
E don too much for my head o (hmm)
Man don dey sleep with one eye open (eh)
And I be stranger for my home
I no fit to go church anymore
Papa de cry
Mama de cry
Government dey laugh, omo na who go try
Aye oo
Aye oo
Our government dey fail us (eh eh)
Na dem dey use us dey count money
And the bloodshed dey surplus (eh eh)
Aye oo
Aye ooo
Call on prophet Elijah (eh eh)
I dey see blood on the Bible o
Only God go fii save us
So I say eh eh
Eledumare (Ele, Ele)
Eledumare
Eledumare (Ele, Ele)
Eledumare
Shebi e easy to call on God
When we sef we dey at fault oh
You dey for Insta dey catch cruise
While your brother man dem don kpoof
Chai!
Na so dem kill my people for ozumba (ozumba mbadiwe)
When I reason am e dey pain man (o na kpasu m iwe)
Hmmm Hmm Hmm
Water commoti for my eye
See as I dey cry
Our right wey dem don deprive oh oh
Ihe meee
Ihe meee oh
Somebody come to our rescue (somebody come to our rescue oh)
Aye oo
Aye oo
Our government dey fail us (eh eh)
Na dem dey use us dey count money
And the bloodshed dey surplus (eh eh)
Aye oo
Aye ooo
Call on prophet Elijah (eh eh)
I dey see blood on the Bible o
Only God go fii save us
So I say eh eh
Eledumare (Ele, Ele)
Eledumare
Eledumare (Ele, Ele)
Eledumare

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar