I wake up and I still be upcoming All my hard work when will God turn it for me When will the world notice me But mi o fo o I pray to God to bless my way Shona mi o ma Jen fese ko Ma jen subu lona I don Dey hustle since day one I work hard me I no go stop Cos man must blow Man gats to blow I don Dey hustle since day one I know sey ye my time go come Sey man must blow oh Man gats to blow Fire Dey burn in me That fire cant cool My fire no go cool oh Fire no fit cool Fire wey Dey burn burn burn My fire cant cool oh Fire no go cool Fire cant cool Mama told me boy you be king Don't be worried about these things Everything wey Dey happen get reason See sometimes I feel pain and I still smile Deep down and I don't know why I don't know why Lemme hear somebody say (Oh oh oh) Lift your voice and sing (Oh oh oh) Let me hear you say (Oh) Let me hear you (Oh oh oh) Oh oh oh Fire Dey burn in me That fire cant cool My fire no go cool oh Fire no fit cool Fire wey Dey burn burn burn My fire cant cool oh oh Fire no go cool Fire cant cool