Bam bam pass me the right lighter
Wetin I do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir
Shey you know say I sexy kpa
Every time we dey wound them sha
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Enhwe, eye wo fe
If I do dem go talk o
No fear, no rest
I dey put all for my hustle o
Your oga no pass ma oga o
Hustle for streets now we top the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Like ma matter oh
Now they go dey feel am for Gwagwalada o,
Baby you for show body sake of like ebi dem, dem go flex on you
Opana no get money but opana say ibi the root of evil
Ewoo, ewoo show them, ewoo
Me just want fly tonight, me just want high tonight.
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o
Yeah, if you dey see me dey flex
Omo make you no para
Alaye say e go pay, what is the matter
This is a serious something
And I no come to play, play, play
When I dey give them something e dey sweet like
Orekekey
No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, I go kill dem taya
Monkey go market, if e no come back e gon that
One na yawa
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o
Wetin I do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer
You no wear shirt you dey laugh short skirt, sir
Shey you know say I sexy kpa
Every time we dey wound them sha
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Enhwe, eye wo fe
If I do dem go talk o
No fear, no rest
I dey put all for my hustle o
Your oga no pass ma oga o
Hustle for streets now we top the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Like ma matter oh
Now they go dey feel am for Gwagwalada o,
Baby you for show body sake of like ebi dem, dem go flex on you
Opana no get money but opana say ibi the root of evil
Ewoo, ewoo show them, ewoo
Me just want fly tonight, me just want high tonight.
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o
Yeah, if you dey see me dey flex
Omo make you no para
Alaye say e go pay, what is the matter
This is a serious something
And I no come to play, play, play
When I dey give them something e dey sweet like
Orekekey
No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, I go kill dem taya
Monkey go market, if e no come back e gon that
One na yawa
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Carry last man o
Baby sho lo wo fe ma gbo
Gots to let them know
No go dey for corner
Go carry last man o
Sanatçının diğer albümleri
Stubborn (feat. Kwamz, Eugy & Lp2loose)
2023 · single
Automatic
2023 · single
Blackstars (World Cup Anthem)
2022 · single
GIDI GIDI (feat. Tory Lanez & Black Sherif)
2022 · single
Velletjes (Amapiano Remix)
2022 · single
Connecting the Dots
2022 · albüm
My Way
2022 · single
Holy F4k (Remix)
2022 · single
Holy F4k
2021 · single
Benzer Sanatçılar
Pappy Kojo
Sanatçı
reggie
Sanatçı
Medikal
Sanatçı
Jay Bahd
Sanatçı
Samsney
Sanatçı
Yaw Tog
Sanatçı
Beeztrap KOTM
Sanatçı
Omar Sterling
Sanatçı
Ground Up Chale
Sanatçı
Kwaku DMC
Sanatçı
Darkoo
Sanatçı
Skyface SDW
Sanatçı
Kwesi Arthur
Sanatçı
Larruso
Sanatçı
DarkoVibes
Sanatçı
La Même Gang
Sanatçı
Okese1
Sanatçı
Joey B
Sanatçı
Kweku Smoke
Sanatçı