Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere Won ni won wa mi, Orezi won wa mi eh eh eh Orezi fun wa lorin, oti pe afe party Ya yo, oh oh oh oh ah Eh eh eh, oh oh oh ah Oluwa make you bless me oh With money wey no dey finish oh Alubarika for me and you As we dey hustle God go see us through Say ya yo, oh oh oh oh ah I was born broke but I go die rich Say I was born broke (You know the story) But I go die rich (Our papa no get money) Say I was born broke (But right Now, we billionaires), but I go die rich Image Poor man pikin whe get money Oke nla to ogba dem know my story My pikin no go suffer wetin I suffer That's why I dey hustle everyday and night Oluwa bless me, make I hammer I wan build house for my mama Poverty you must die today Oghene na your hand I dey o E don tey I dey hustle dey pray Baba God make e show me the way o Yeye yeye yeye ye o I was born broke, but I gon die rich Say I was born broke, but I gon die rich I was born broke, but I gon die rich Say I was born broke, but I gon die rich Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere Ijo ti ya ma no gere, ma lo no gere Oya gbe soke, ko wa le, omo tena whine am well Oya gbe soke, ko wa le, omo tena whine am well Oya gbe soke, ko wa le, omo tena whine am well Oya gbe soke, ko wa le, omo tena whine am well Milla mix Say I was born broke, but I go die rich See I was born broke, but I go die rich Young don Small body big engine Make the money shower like rain Shout out to every street boy, street girl out there Keep hustling I was born broke, but I go die rich I was born broke, but I go die rich