Kishore Kumar Hits

Melano Blac - Jollof şarkı sözleri

Sanatçı: Melano Blac

albüm: Jollof


And you know say all the mandem in di place them fresh
And you know say all the gyal inna di place them set
And we no look uche face uche face for where
Any man wey get leg go run him race yeah yeah
Wanna give it to you physically, typically,
Lyrically, cynically make you no dey do ye ye
Come make I show you something wey go buss your head
Come make I show you wetin we dey do for here,oh yeah
O Gidi gan yeah, difficulty decision
Ah for life make you be the one
But Tinuke see you too dey form
Ah ha this kind ting I never see
Come put your body pon me
Island girl a yardie
Come show me as e go dey be
It be this your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head
This your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head
When i step inna di place you know di place them set
Cah the real badman leave da ussna wet
Them talk money but them lack respect
Air force gang but I no talk creps
You better run my check
Im a ass nigga but I love some breast
Tick them wide mandem know my spec
No cash app you got to earn this check
Ah o gidi gan gidi gan gan gan
Shey you be the one feeling di boy gan gan
Load it like a gun,cause you no say you buss my head head gidi head
O gidi gan, shey you be di one
Load it like a gun cause you know say you bus my head
It be this your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head
This your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar