Odogwu, odogwu, modenine igwe Onuna gu rap one o Make way, make way for the champion o Igwe one of rap o Doba Doba Dobale Modenine ojenan gu o Doba Doba Dobale Modenine oje na momo Doba Doba Dobale Modenine ojenan gu o Doba Doba Dobale Modenine oje na momo Hip hop traditional ruler; baale High chief, see me for my palace, dobale Na one mill for collabo last price, jale Prostrate for the area pale Anybody wey dey claim number one, i tell them ogbeni sokale Come down or you go run down, nbok farabale I dey roll with bad guyz wey dey speak only pidgin and kuale Charlie, i still dey, glory be to God No be beans but i make am look easy, it's in the blood Mock anybody in the rap cypher emcees end up in the mud Fadeyi oloro, i no send your blog I do them like they sleeping dogs, I let them lie The truth go soon comot, no reply Rap witch i too fly, aje ni modenine Me fake lai lai, that's impossible Fake guyz try run the game, getting muscle pull Doba Doba Dobale Modenine ojenan gu o Doba Doba Dobale Modenine oje na momo Doba Doba Dobale Modenine ojenan gu o Doba Doba Dobale Modenine oje na momo They claim king, nothing spoil Your crown na wetin dem make with pali and cigar foil Am nice on the mic no bariga boy Bigger boy get the right to dey form formal When we meet if you dey vex go hug transformer And for una fake baller spraying one dollar Catch you for corner, slap you, drag you out of your hummer, For treating us like olila That is fool in idoma Ah, i see them gossip over hot beer How much i get for account, Money that is not their's Dem be bungalow brains, nothing upstairs Right now i dey shock ears, drop jaws If you think you're one of the best, You are not jor We rock rock y'all, willy willy run from us Sharp sharp, leave you red like a london bus Fake guyz talking tear rubber; condom burst Doba Doba Dobale Modenine ojenan gu o Doba Doba Dobale Modenine oje na momo Doba Doba Dobale Modenine ojenan gu o Doba Doba Dobale Modenine oje na momo Odogwu, odogwu the king of the rap game Modenine the king of the rap game Anytime he enter demma salute to their father Major general, dobale o Am from the street, am feeling the street The street made me and am proud of the street So anytime we enter dem dey hala Mr. Gentle and modenine oje na momo Joko