Soro soke werey! O le soro abi 2TUponDebeat Soro soke Soro soke werey! Soro soke No dey disguise Soro soke E ni to Disvirgin Soro soke Ko lo se wedding Soro soke Soro soke baby Soro soke Je ka ma la rawa Soro soke Who dey who dey Soro soke Kini mi o o ti lute lute Soro soke Fine girl who beat you Soro soke Shey na Lil Frosh Soro soke Oya no vex Soro soke E no go do am again Soro soke Na me be Small Doctor Soro soke Omo Iya teacher Soro soke Port- Harcourt people Soro soke Dey no like see finish Soro soke If you one pa dem Soro soke Na dem go pa you Soro soke My Lagos people Soro soke Won so Alausa di Royale Soro soke Won so Toll Gate di Quilox Soro soke Awon ara Ibadan Soro soke A je Amala won Soro soke Awon ti Ikire Soro soke A je dodo won Soro soke Aunty if you like me Soro soke Make you tell me Soro soke Cos if i like you Soro soke Me i go tell you Soro soke This kind movement Soro soke We no get leader o Soro soke Wahala be like bicycle Soro soke Who go ride am Soro soke Pam pam pam Soro soke E ti gbe won gbeyin sabo Soro soke Awon kan ke Soro soke Eyin pa won, eyin wa n jo Soro soke Sho le se ti e be? Soro soke Soro soke werey! Soro soke Soro now Soro soke Ani ko soro now Soro soke After gun get the money Soro soke A bo ma bi won Soro soke One shirt, one million Soro soke One bata, one million Soro soke Wan tu fun e ni motor Soro soke So le se ti e be? Soro soke Okoko jen gbe kanji Soro soke School ni ma karanta Soro soke Tiwa dey sell kayamata Soro soke We no dey bow down Soro soke We strong kakaraka Soro soke If i perish, i perish Soro soke All die na die Soro soke Na only one die we get Soro soke Anyhow the die happen Soro soke Naxo the die go be Soro soke Soro soke werey! No dey mormor (whisper) Aiiiiiin