Eeh Na wetin dem go do Na wetin dem go say (eh) I fear not what they do I fear not what they say(eh) Koke boy(eh eh eh)... Oh my big fat killer Many men dey, wey no happy for realer They getty many billions but dem sleep for where Dem no get time for the people where dem care. about And all dem do na to shout Dem no ask we what we shout Since wale don ja for naija We still dey salute for oga Man I'm H-A-P-P-Y I swear Happy Just have to be Happy You know I'm H-A-P-P-Y I swear I'm Happy So damn Happy If i say my girl na only you oh I swear na only you oh Ma po olopa de mi oh Just won live my life so freely oh No stress my brother oh Ma po olopa de mi oh Man I'm H-A-P-P-Y I swear I'm Happy So damn Happy Said I'm H-A-P-P-P Commot for road, omo pin pin pin I buy a car dem go winch chin chin Like a small pikin Chop me like chin-chin Oh no no no no no Bami fisi koto Won so kakiri gboro yi uh (ah ah) No go push me wo koto Laye o ti po to (laye oh moni laye oh) If i say my girl na only you oh I swear na only you oh Ma po olopa de mi oh (ah ah ahn) Suliya ma deaah Kilose gangan oh You leave me go London oh Why you do me the sanono Man I'm H-A-P-P-Y I'm so damn Happy... Call me Mr koker No go push me wo koto Laye o ti po to Koke boy