Kishore Kumar Hits

Ugoccie - Bad Belle (Remix) şarkı sözleri

Sanatçı: Ugoccie

albüm: Bad Belle (Remix)


Mad oooooooo
Slim f
Ehhei m prof pro pro pro
Abobi wetin you de talk?
Shebi you no say this street
Na turn by turn
God don de bless me now
You now say I don de form
Shebi wen my account de read minus
Abi your own de plus
God don de bless me now
U now say i de use juju
Abi you no de the time wey
The boy de beg for fufu
You no see me the time
I no de belleful
Abi no be wetin your God give
You na em give me too
But if to say na juju Abobi go do your own
Thank God say u de see me everyday
Hustling on my own
You no gossip about me wen I de broke
E don de sure for me u try to cause me stroke
Una go de here every day u see the boy
Moving higher higher
Bad belle people i say holy ghost fire fire
As long as say the paper de inlove
I no go tire tire
I thank God say everyday am winning
Higher higher
Una go de here every day yuu see the
Boy moving higher higher
Bad belle people i say
Holy ghost fire fire
As long as say the paper
De involve i no go tire tire
Ehhii, i thank God say every day
Am wining higher higher
Ehhi m pro pro pro pro
Sehh when I been de hustle
Onwero onye furu iru m oo
Now I don de bubble
Onye obuna achoba iru m oooo
Mgbe owu ite na ebe m
Umu asa koo way m oo
Now fa ncha na edem
Fa ncha choo ima way m oo
Back then na ime ogbe
Fa si na em bu isi ogbe
Right now na ime ogbe
Nwoke nozi na oche eze
Aburo by own power
Na baba God hand oo
Every day anyi na agba ofala
Oluwa get our back ooo
Mek u no de jealous us
Anytime anyi na aku
Na baba God blessed us
EMetukwana m aka na aru
Odiro izi itu mgbada
Rikataya nataya ife
Okwa amara Chineke
Oburokwa ife ji na ede
Nwoke na akuzi na high key
Ana egbucharu ya ka high chief
Ego di ngwo aha di
Ifuro na nwoke be real gee
Chukwu nna ana m ekene
Ndi mgbu nekwaya were
Una go de here every day u see the boy
Moving higher higher
Bad belle people i say holy ghost fire fire
As long as say the paper de inlove
I no go tire tire
I thank God say everyday am winning
Higher higher
Una go de here every day yuu see the
Boy moving higher higher
Bad belle people i say
Holy ghost fire fire
As long as say the paper
De involve i no go tire tire
I thank God say every day
Am moving higher higher
I de greet my honorable sponsor
Neymar junior (they think say u de do juju)
Pato fire (they think say u de do juju)
I go by my touch money (they think say u de do juju)
Lørd sixtus aka aku udo (they think say u de do juju)
Egbe eji agba ego (they think say u de do juju)
Chief vic tv (they think say u de do juju)
I go by my boss eze Aburo (they think say u de do juju)
Ugogbuzuooooooo (they think say u de do juju)
Ugo ebe na aja (they think say u de do juju)
Arab funds (they think say u de do juju)
I thank God say every day
My men are moving higher higher
Bad belle people i say
Holy ghost fire fire
As long as say the paper
De involve i no go tire tire
I thank God say every day
Am moving higher higher
Una go de here every day yuu see the
Boy moving higher higher
Bad belle people i say
Holy ghost fire fire
As long as say the paper
De involve i no go tire tire
I thank God say everyday
Am moving higher higher

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar