Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi, adulthood na scam
Ah-uh, ah-rah, ah (Bandhitz)
I heard that you lookin' for Ladé, oh
Please, don't judge me
'Cause I won't judge you, oh
Na wetin they tell me I believe
Na wetin dem tell you believe
As I wake up this morning
Landlord don call me
My paddy don ring my phone
Say where that thing you promise me (Ladé wey the level na?)
I know say you no go believe
Them no tell me say na so e dey be
I beg you, take me back to days
When e be say na just to play and chop, oh, eh
Ah! Adulthood na scam
(You better get am for your mind) you better know this, oh
You gats to hustle, make a living, 24-7
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
If you no get na you sabi
You no fit reason your paddy oh
But if na them need you dem go come to you
Come dey give you different (story oh, story oh)
This is super story oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (calculate)
Wetin I dey spend from Monday to Sunday (Sunday)
Dey make me reminisce all those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case oh
Now I gats send the money lo le oh (lo le oh)
Everything wey I want I must pay oh, mogbe oh
I fit to give anything to become a child again
Ah! Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gats to hustle, make a living, 24-7 (dem no dey tell person)
Nobody go ask if you don't chop (dem no dey yarn person)
Nobody go send you free money (dem no go tell you, yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (big, big scam oh)
Adulthood na scam (scam oh)
You better get am for your mind (oh, no, oh)
You gats to hustle, make a living, 24-7 (24-7, yeah, yeah)
Nobody go ask if you don chop (24-7, oh)
Nobody go send you free money (dem no dey tell you, yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (sca-sca-scam o)
Leave me, I want become a child again, yeah
I want become a child again, yeah (I wish say my mama tell me)
I want to play inside the rain, oh-whoa
'Cause adulthood na scam
Поcмотреть все песни артиста