Yea... A yah yah yah yah Holy God o Ucee I understand that you understand All that I go through In the midst of the storm You dey carry me go through You no go leave me leave me lonely So I believe believe you only Hmmm Out of the dry land Say water just dey pour for me Pour for me Bad man dem a gather all of them Just dey fall for me You no go leave me leave me lonely So I believe believe you only You made me strong like a rock I be Peteru o Peteru o You made me walk on water Like Peteru o yeah Peteru o Me I come bold inna the place I be Peteru o Peteru o Not gonna try to deny you Like Peteru o Peteru o Hmm Homie first of From a cliff mehn I jumped off But I never fell oh no It was you all the way o Even when I tried to let go Never touched down like a cropped top Now unto Him Wey dey keep me from falling Kept me from falling Everytime I dey cast Na your Grace dey come pouring Grace dey come pouring And na you I dey see For the end of the tunnel And na you I dey see For the end of the road And na you I dey see For the end of the tunnel And na you I dey see For the end of the road Oooh Lord now Peteru o Peteru o You made me walk on water Like Peteru o yeah Peteru o Me I come bold inna the place I be Peteru o Peteru o Not gonna try to deny you Like Peteru o Peteru o You satisfy my soul God make you take control You make me more thank gold Say make you take control You satisfy my soul God make you take control You make me more thank gold Say make you take control I be Peteru o Peteru o You made me walk on water Like Peteru o yeah Peteru o Me I come bold inna the place I be Peteru o Peteru o Not gonna try to deny you Like Peteru o Peteru o Peteru