Kishore Kumar Hits

Loic Sumfor - Perfect şarkı sözleri

Sanatçı: Loic Sumfor

albüm: Perfect


Le oh
My mama deny you
Say you no get womb
But na you I choose
Your friends them dey laugh you
And dem dey use you and they catch cruise
See I don't care about your past
I only care about your present
Cuz no one else is perfect
Hmmm
They say you no go school
And you no know book
Say you be fool
And the boys them dey confuse you
Withy juice you open foot
See I don't care about your past
Me I just want deh for your future
Cuz me sef I no perfect hmmm
So I go start teach you from ABC
Till you reach university
Give you everything you need
Girlie do you believe me
Ma girl
Hmmm
I'll never leave your side
I'll never leave your side
(Mbelleh mama)
The world needs you that is why you are here
(Mbelleh mama)
And I need you that is why I am here
(Mbelleh mama)
Don't bother what they say
Cuz I don't really care
(Mbelleh mama)
I always will be there
(Mbelleh mama)
The world needs you that is why you are here
(Mbelleh mama)
And I need you that is why I am here
(Mbelleh mama)
Don't bother what they say
Cuz I always will be there
(Mbelleh mama)
And I don't really care
See anytime you land in a trouble
(I go fight for you)
And even when you no deh around
(I go dey pray for you)
And when your friends them run leave you
(I go stand by you)
And even when you feel so lonely
(My girlie I will comfort you)
So my baby no mind
They say bitter thing dem no fine
But bitter kola fine
So I go call mamy Ngwa ei massa
Make ei pull-up with palm wine
So make we dance and dine
Girl I no dey lie
We can go offline
Cuz I gatchu baby
Ask Godemma
So I go start teach you from ABC
Till you reach university
Give you everything you need
Girlie do you believe me
Ma girl
Hmmm
I'll never leave your side
I'll never leave your side
(Mbelleh mama)
The world needs you that is why you are here
(Mbelleh mama)
And I need you that is why I am here
(Mbelleh mama)
Don't bother what they say
Cuz I don't really care
(Mbelleh mama)
I always will be there
(Mbelleh mama)
The world needs you that is why you are here
(Mbelleh mama)
And I need you that is why I am here
(Mbelleh mama)
Don't bother what they say
Cuz I always will be there
(Mbelleh mama)
And I don't really care

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar