Ok now jist we B4 i go start mek we giv u history We b som click like dat wey we dey operate in mystery Ei agbala Nah, we just dey move consignments swiftly Wey kind tinz Bum pads brazzia sexy panties For wer From harbour we dey section potomantos Take wana share b4 e even reach kantamanto Ah wait So u wan mek we go steal panties den sell Chale, relax, just listen very well Wana bossu dey owe we Wey b like e wan brown we We know wer e dey keep e moni Wey e no dey d country You see ein sister b ma shordy Wey she dey stay the house there So e go go pick am on date So say the coast go clear I go shedda leff window open So say u go fit enter leff the light on 4 the bedroom Cut the mattress de center Pack the cash for these bags inside Go meet you by the roadside Ok chale guys, b like the plan b tight If e no b moni if e no b better ronnin If e no b solid move den we no dey wan know Mek u take go If u dey do yɛ yɛ if e no b jɛ 2 by 4 go mek we bore Mek u take go We no dey wan know But if the nection b cool wey e go improve life 4 we n u Den mek we do mek we roll Chale mek we go And if the link b correct Wey everytin dey connect wey nobody go suspect Then oga mek we roll chale mek we go oh