As you dey there so You dey bow ur head As you dey there so You dey shed those tears My brother make you stand up This life you got nothing to loose My sister make you wake up Journey wen you don waka no be in vain Me I know say You don work well well You don sweat well well Suffer suffer well well Waka waka well well You don work well well You don sweat well well Suffer suffer well well Why my people dey suffer for this Naija? Why my people dey suffaer for Africa? see ♪ For the people of the ghettos Na blood shed and sorrow dey rain Dem don blind our eyes with dem wordly things Say the battle never finish, oh- yeah it just begins Saro Wiwa talk am, Azikiwe talk am, Awolowo talk am Una no dey hear You fit kill the messenger But you no fit kill the message Kill me messenger, you no fit kill the message Tell me why people dey suffer for Africa Why my people dey suffer for this Naija? Why my people dey suffer in the city of Babylon? People dey suffer in the city of Zion, yeah-yeah ♪ Tell me why, yeah People dey suffer The people dey The people dey The people dey suffer Oh-too low-too low-two low-two low-two low-two low E don tey when we dey waka Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, oh, in Naija eh-ehh Lord Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, oh, in Africa No-no-no-no-no-oh Suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, why Babylon? Uh-no Yeah, suffer, suffer, suffer, suffer suffer, suffer, in Zion Yeah-yeah-yeah