All of my goons dey beside me Awa ni frosh we dey control Goons from Tema to Malawi Dem no sabi wetin' we hold Uh huh, won mo Ayaaaaa Wa Mo Alla my G's hanging in the parlour Smoking on trees and you know be that raw Pass me the keys Omo, dalu MB PM back on dey game No dey can't pretend no dey can't fake Everyday a weekend everyday same Ahhh yeah we strapped wit the evidence Back like we never left Nice wit embezzlement IYKZ up for president Side by side a few generals and gentlemen You see my timing is better spent I'm with eleven men We getting faded and then again Yeah we paid we dey pray it'll never end Uh, all my warriors and warlords Ngwanu, we coming through small small wassup All of my G's from the streets getting p's all with me won mo We gon' eat and we don't get sleep all with me won mo I get freaks and you know we gon' creep in the club I, I, I Yeah we outta control with thick broads no Kylie Minogues Woah, woah, she dey grind she dey twerk o' Might F around and buy her a purse bro In my 3 piece I came out in my work clothes Her shades are VB I'm Persol She a baddie Bad Boy's Cassie exactly And when I take away that cheese she try trap me All my warriors and warlords Ngwanu, we coming through small small wassup All my people where dey hustle for the street o' May get trouble but you know we gon' defeat am As you dey hustle for the street o' I dey hustle with my beat o' As you dey hustle for the street o' I dey hustle with my beat o' No f'ing lie i'll pay that rent I go blind I don't really watch the way I spend it's my life, I dey rep for my wife, we connect like wifi Boarding a flight cos we hype yeah relevant, call me on Skype and u might get the gentleman, or u might not, I'm on Nightwatch deep in tryna creep into a tight spot All of my goons dey beside me Awa ni frosh we dey control Goons from tema to malawi Dem no sabi wetin we hold Uh huh (wan mo) x 4