Kishore Kumar Hits

Sam Dutchy - Nalu şarkı sözleri

Sanatçı: Sam Dutchy

albüm: Good for Me


Nalu Nalu Nalu
Nalu Nalu Nalu
Tuu tuu Tuu tuu
Tuu tuu tuu
Say baba God cover me
Inside here
So me aa no go get
Nobody inside here
No city with no boys
Inside here
So make una dey move
To the side jee
See the girl wee dey
When dey come for me
Aa give them the say want
Comparing
Ooh baby come for me
Ooh baby dance for me
Make i show you the vibe
Make you maad for me
So stop the noise
Make aa show something
Girl I am sure you be
Naughty
Make aa show more things jee
I get money for bank
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
Aah
See money dey talk
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
I get money for account
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
See money for bank baby
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
Nalu Nalu Nalu
Naaa
Nalu Nalu Nalu
Naa naa
Tuu tuu Tuu tuu
Tuu tuu tuu
Shee bi you wan chop
My money
On top this your body
Come chop this my ibay
Owerri boy like your baka
Baby come close to your daddy
Me and you all night party
Baby come close to your daddy
Make you come drop me for me
Jee jee eee
Then we de find money
Now we de chop money
Ka anyi Ku baa zzia
Then we de find money
Now we de chop money
Oluwa is there for me na
Why we de share money
Ka anyi Ku baa zzia
Oluwa is there for me na
Why we de share money
I get money for bank
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
See money dey talk
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
I get money for account
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
See money for bank baby
I maara ihe anyị na-arụ ọrụ
Nalu Nalu Nalu
Naaa
Nalu Nalu Nalu
Naa naa
Tuu tuu Tuu tuu
Tuu tuu tuu
Aa don tirey for your matter
Hhha
Aa don maye for your matter
Aa baby
Aa don tirey for your matter
Aa don maye for your matter
Keele
Aa don tirey for your matter
Aa don maye for your matter
Nalu Nalu Nalu
Naaa
Nalu Nalu Nalu
Naa naa
Tuu tuu Tuu tuu
Tuu tuu tuu

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar