Kishore Kumar Hits

Skelvin - Betrayal şarkı sözleri

Sanatçı: Skelvin

albüm: Betrayal


Dat kind thing na
Awwwche
When I was 18 I can't even buy jeans
Money dey for garri I can't afford to buy beans
Why my own niggas spend for d club matter
They no dey date any girl if she's not called Martha
Oppression dey the street na him I dey try settle
You no feet be man fellow friend with tricycle
They live the life of Gucci, Prada iPhone 11
If you can't afford this then you know dey their level
This shit been affecting men for real
If I no use her when I broke she go form for me
Na the money men dey find no be love for real
Keep the virgin to your self e no dey work for me
Head burn like egbo way they light keep
If not for hustle men for dey waka night kill
They leave murdering to keyboard, they master keys
Why the doors come dey open? Fraud na master key?
Yes!!! All of una way dey rip una guy dey think say una wise
E go clear for una eyes!
You Dagbo ur guy dey feel say u be boss!!!
Yes I'm marry to the money
The schools don't concern me
I need the Hennesy
And the Hennesy deserve me
Worst life we've been through
Those pains we've been through
There dey comot for body my guy when the money show
Stingy men for club no let Janet see
They keep playing with her ball, they no feet near Messi
Yes I'm telling you stories from the genesis
If your babe dey my car no dey jealous me
Government dey fight us
Rich men dey kpai us
I call my guy paddy
How this year go be na Titus
He say na Geebe the way, I don frustrate
I can't even buy my girl pant if she dey menstruate
I give am site to bomb
Make we ball like celebrity
Na dating we go do no be celebrity
I hustle for night because i no feet bill God
Money drop my guy steal my Bitcoin
I leave it all for God, I no feet fight for Bitcoin
One day we sha rice and fall like bitcoinu
Broke boy I was born in the nineteens
When tontodikeh can't afford to buy her panties
Then this life was really hard that's the main thing
No wonder Bobrisky leave the male team
E loud o
Mothers come dey fear their daughter
I work hard I can't afford to waste my data
12 a.m na blessing I no dey play with that time
Since when my dad broke I stop to play since that time
Cheiiiiiiiiiii
Dat kind thing na
Incase you don't know it's your boy skelvin_drg

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar