Oh yeah yeah Hmm It's Man with the Flames yeah yeah B to the A nwamama What if all the things wey you dey see now Join for the plans of the Lord to exalt ya? What if every time wey you dey complain You join hand dey make things get harder? Na the devil dey make you dey feel like say You no fit make am out of the wahala But you got to remember say you get Father wey big pass all of the wahala You go know say who trust in God get power All your worries no fit stand the Lion of the tribe of Judah You go see e no get anything wey come before you Wey you no go fit to conquer Troway your fears set your eyes on the Lord For today you'll be slaying Goliath What if all the things wey you dey fight for your life Dem dey carry the future wey you don't know? What if wetin remain for you to be alright na to yin Oluwa logo Omo, omo Olorun lemi jeje (jeje) Okwa Chukwu na-edum ije jeje (jeje) So when the enemy dey yan I say Iwo ko dabi Olorun mi jeje Cause na the devil dey make you dey feel like say You no fit make am out of the wahala But you got to remember say you get Father wey big pass all of the wahala You go know say who trust in God get power All your worries no fit stand the Lion of the tribe of Judah You go see e no get anything wey come before you Wey you no go fit to conquer Troway your fears set your eyes on the Lord For today you'll be slaying Goliath We're slaying Goliath We're slaying Goliath Ohh vibes Sempe Sempe Slaying goliaths oh yeah yeah What if? Oh what if? Oh yeah what if?