Kishore Kumar Hits

Clinton Flames - Nothing şarkı sözleri

Sanatçı: Clinton Flames

albüm: Nothing


Ah ahn! how far nah? (broooo)
Wetin dey happen nah? (bro I don wake!)
What's up? (dem go hear am today)
Chee!
Man with the Flames yeah
Wetin I see no be wetin I fit talk
Wetin I talk no reach wetin my eye see
I hope you understand me
For you to understand me you've got to wake up (wake up!)
Life wey we dey I tell you no be play
If you're gonna survive you really have to pray
Many spirits and demons flying around
Hoping I stayed fooling around
But you see I'm awake
Devil go hear am today
Each time I close eye dey pray
Lock up the gates of hell 'cause wahala dey oh
Wahala dey when I dey awake
Devil go hear am today
Jesus the truth and my way
Make all of them know say nothing go fit touch a child of God
Na just the fact be that
As far as say we don wake (wahala dey)
Nothing go fit touch you (you gats know)
You gats know oh
Imakwa how long anyi cookuru? (Jizzle! Ha!)
We Don Wake! (Ha!)
See Pandemonium for Ekwensu Department, the boys awake (wait, what?)
We represent the King, we ain't going away (wait, what?)
And we came to shake the place homie
Bombs away!
Yep! (clear road!)
They ain't got nothing on we
Kasala get to bussin as soon as we're up and yawning
Wahala for the Kingdom of darkness see dem dey soji
That's for assuming awon Omo Jesu no get imole
We dey awake
We ain't stopping for anybody today
Who dey follow you play? we dey here dey pray
Light pass darkness when we show omoh wahala dey
Wahala dey when I dey awake
We ain't stopping for anybody today
Jesus the truth and my way
Make all of dem know say nothing go fit stop a child of God
Oh
Omoh for this part of the song
(Wait for it, wait for it)
Nothing dey, nothing dey
Nothing dey, bro
We're done

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar