Oh yeah Man with the flames yeah We know yes oo Ebelebe chimo You carry me dey go Where many never go Mind never think Eyes never see How we dey flow Where you need me carry me de go (Daddy carry me dey go) Cause I know your love na overdose (No be wayo oo) I no dey contest ooo, me I dey confess oo wetin you tell me (Tell me) I go dey worship oo I no go relent oo, oh no If it no be you, everything wey I dey do E for don be waste aje (Aje) Me and you in a BMW 'Cause I know you taking the wheel oh yeah If it no be you, everything wey I dey do E for don be waste aje (Aje) Me and you in a BMW 'Cause I know you taking the wheel oh yeah Jesus taking the wheel Oh yeah yeah yeah Oh Yahweh, yeah your way Oh Yahweh, yeah your way Oh Yahweh, yeah your way Oh Yahweh, yeah your way Your will and not mine Mmmm It's B to da A Nwamama Shey na the one wey dey hold the universe dey steady hold me down Daddy mi loke no dey let me down And even when I fall o, you no dey keep me on the ground Steady I rise oh Keeping my eyes on him Na you wey dey lead my path You're the light above my feet You dey make me to reach my destination oo Sebi na you wey dey pamper, pamper (I'm your favorite baby oh) Na'im make I say make I give you my lamba (I go gbe gbe body oh) Daddy me e e Oh no Where you need me carry me dey go (O Daddy, carry me dey go) This your loving no be chere kam bia (oh no no no) So me say, where you need me carry me dey go o (Daddy carry me dey go) Ohhh Oh Yahweh, yeah your way Oh Yahweh, yeah your way Oh Yahweh, yeah your way Oh Yahweh, yeah your way Your will and not mine