Kishore Kumar Hits

YoungCee - Mofoti şarkı sözleri

Sanatçı: YoungCee

albüm: New Fela (EP)


14Records baby
Ofe she wu you don de filarate
Ah ofe she wu, Zaga don dey filarate
Wawawa
(Ah ofe she wu you don de filarate)
Wawawa nanana na na na
(Ah ofe she wu, Zaga wan filarate)
(Atewo atariwo)
Eh Mofofti oh omoge Nna Nna
Your body is up to something oh Omoge Nna Nna
Come make you come gimme something oh omoge
Forty four minus four na Fourty oh Omoge Nna ah ah ah ah
Eh Mofofti oh omoge Nna Nna
Your body is up to something oh Omoge Nna Nna
Come make you come gimme something oh omoge
Forty four minus four na Fourty oh Omoge Yeah Yeah Yeah
Alubarika the way you gimme slow whine
Do am softly ohh
Baby make i cross your line
Your body mad oh, Your body make me loose my mind
Anytime you holla
Shey you wan dey check am oh baby
Check am your body dey balance baby check am
Way you knack oh baby look am oh
See way you whine e dey burn down oh ai
Your body dey cause kasala your body dey cause wahala oh
See jedi jedi for body wey make oga wan come dey para oh
Your body contraband oh
Smuggle you over the border oh
Body wey getti kpomo na from jumia me i order oh
(Pack am Knack am gele) (One Four One Four ele) (Baby want to check ele)
Eh Mofofti oh omoge Nna Nna
Your body is up to something oh Omoge Nna Nna
Come make you come gimme something oh omoge
Forty four minus four na Fourty oh Omoge Yeah Yeah Yeah Yeah
O' fine but mofoti
The way you roll your waist do me strong thing
Money dey twenty bottles is nothing
Make you follow me go house you said i'm up to something
Backside and the front thing
Jeka gbekonsikon baby make e no be long thing
One or two no be one thing
Sugarcane dey under nikka baby no be short thing
Eyan Adeleke know wah i mean
Who be chairman where we dey you know na me
Omo ife fidiye kpami torikpemowa caring baby feso midi nani
Eh Mofofti oh omoge Nna Nna
Your body is up to something oh Omoge Nna Nna
Come make you come gimme something oh omoge
Forty four minus four na Fourty oh Omoge Nna ah ah ah ah
(Pack am Knack am gele) (One Four One Four ele) (Baby want to check ele)
(Pack am Knack am gele) (One Four One Four ele) (Baby want to check ele)
Eh Mofofti oh omoge
Your body is up to something omoge
Wawawa

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar