I don wise up Temperature don rise up My head e keep calculating many, many thousands I wan high tonight I wan knack tonight I just wan survive I can't kill myself I wan knack tonight (I wan knack tonight) I wan high tonight (I wan high tonight) I just wan survive (I just wan survive) I can't kill myself Ah-ah I don wise up Temperature don rise up My head e keep calculating many, many thousands I-I got ice on and many people's eyes on Ma win so many heart with just good vibes only Ye hallelujah Owo mi loke Kokin se ole Ori lo gbe Hallelujah Owo mi loke Kokin se ole Ori lo gbe Won le, won le Won mu, won mu Dem wan try am, won ri po ole Won le, won le Won mu, won mu Dey kon jam am, won ti sa lo Turn me up one time Sabi boy kon fine And you know me l'm on fire Anyhow I'm fine My producer never tire And you know Z no dey para And l fi knack Monica But l dey busy ma nigga A go funmi o mari Olu we o mari Mo wa lo, mi o ban le Omo yen ti sa le Ahn-ahn mari Olu we mi o mari Mo wa lo mi o ban le Omo yen ti sa le Ahn-ahn If you no see me call the next person E no go make you fit go distress person You no get ice, no give me Hennessy For this town na me be dem Messi Ahn-ahn I don wise up Temperature don rise up My head e keep calculating many, many thousands I got ice on and many people's eyes on Might win so many heart with just good vibes only Ye hallelujah Owo mi loke Kokin se ole Ori lo gbe Hallelujah Owo mi loke Kokin se ole Ori lo gbe Won le, won le Won mu, won mu Dem wan try am, won ri po ole Won le, won le Won mu, won mu Dey kon jam am, won ti sa lo Turn me up one time Sabi boy kon fine And you know me I'm on fire Anyhow I'm fine My producer never tire And you know Z no dey para And l fi knack Monica But l dey busy ma nigga I wan high tonight (I wan high tonight) I wan knack tonight (I wan knack tonight) I just wan survive (I just wan survive) I can't kill myself (I can't kill myself) I wan knack tonight (I wan knack tonight) I wan high tonight (I wan high tonight) I just wan survive (I just wan survive) I can't kill myself I don wise up Temperature don rise up My head e keep calculating many, many thousands I got ice on and many people's eyes on Might win so many heart with just good vibes only