Hey! Chako the Great oh aha (Ko-C) Blu Nation again ooh ah (Give me the mic yo) Sing for dem (Blu Nation baby) Na who don send them make them bollè me Nobody knows oh, Papa only you You be my friend or my enemy Nobody knows oh, Papa only you yeah But pawpaw wey go ripe Go surely get for ripe There's nothing you can do C'est pas les choses que (Choses que) On dit que (Dit que) Chako na the man of the people Pas les choses de (Choses de) On dit que (Dit que) Say, what is this energy We could be family But you choose for throwey sand sand for my garri Make I go hungry What is this energy We could be family But you choose for throwey Ngambe for my door Make I no prosper Allez allez Allez allez Mais continuez de parler Si ça te fait du bien Allez allez Allez allez Mais continuez de parler (Gimme the Mic yo, yo) Si ça te fait du bien Alright What kind of energy you giving You wanna teach every you the hatred though they love preaching I no fit go dry far for bush When pot di born for kitchen Forget yourself, forget the pride And lead with good examples Oh Lord, am pleading Chako don talk, Chako don try Ko-C too don dey fight for harmony, they still deny Sometimes e di be like say we march ballock Wallaye Tallaye But I go leave to see a change for go Until the day I die (Gimme the Mic yo) Ah, eeh eeh eeh Pancha ajo ajo, ikojoro mi die die Ah, eeh eeh Make we be family One big family Say, what is this energy We could be family But you choose for throwey sand sand for my garri Make I go hungry What is this energy We could be family But you choose for throwey Ngambe for my door Make I no prosper Allez allez Allez allez Mais continuez de parler Si ça te fait du bien Allez allez Allez allez Mais continuez de parler Si ça te fait du bien Ah, eeh eeh See me as your brother Love you my sister (Ah, eeh eeh) See me as your brother I love you my sister, yeah We could be one big family This one is for my army Yeah Chako the Great oo Ko-C Sing for them