Ra!
Wake up
All ye who sleep
For it is about time
You collect your money
Oh, you better get up on your feet now and say
Ooh, ah, wake up (you say?)
Collect your money (let me hear you now)
Ooh, ah, wake up (say what?)
Collect your money (say I know)
I know dem no wan make to come my way
(Hmm, they don't gotta know)
If they know, they no go let the money to come my way
(What you gonna do?)
So, I pray, make you no hear say money don come my way (yeah)
'Cause we get wetin we wan do when the money come our life
Whoo!
Oh, ye people
When they come your way
To take it away from you
Here's what you gonna say
Oh no, no, no, no, no, no
Come on!
No shingba
Omo, the money no dey (no shingba)
No shingba, I dey double hustle
You don work, you don try (yeah)
You are supposed to j'aiye (yeah)
Kilokanmi o pesin papa? (What you say?)
Wey don mad
Can you land softly
On a so-fa note?
Do, re, mi, fa, so, let tan na, ti, la, so
Come on, let me see you (go low-low-low)
Let me see you (go low-low-low, buga wọn)
Yeah (buga wọn)
Bu-bu-bu-buga
Come on and let me see you (go low-low-low)
Let me see you (go low-low-low, buga wọn)
Yeah, let me (buga wọn), let me
Hey
Yeah
I don't think you are ready for this
A-one, two, three
Buga, buga, buga
Ooh, ah, wake up, collect your money
Buga, buga, buga (ooh, aah, wake up), buga-bu (collect your money)
Yepa, in the morning, in the noon, in the night, everyday
Money (come my way)
When I'm working, I'm not talking, now I'm balling every time
Money (come my way)
Now, do this
♪
Come, come my way
Come on and let me see you buga (go low-low)
Let me see you buga (go low-low)
Money's coming my way (all the way, yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
(Go low-low) let me see you buga
(Go low-low) buga, buga, buga, buga, buga
(Go low-low)
(Say) money's coming my way
Let me see you (go low-low)
Africans
All over the world
Stand up and buga (go low-low)
Поcмотреть все песни артиста