Go down for me you don't stop Fall down for me you don't stop Woo woo woo wo The way you died, the way you died I cannot deny your love Go down for me you don't stop Fall down for me you don't stop Woo woo woo wo The way you died, the way you died I cannot deny your love Say dem no know Wetin dey ma head oo Be like say na kog-no-mi Cos i love u ooo oooo Woo oo Say dey wan know Wetin dey my mind o, yea Say dem no understand Why i love u ooo oooo Woo oo oo oo o Wetin you dey, Wetin you dey See for my face ohh Na the grace of God ooo This my Light dey shine pass your matter Na wetin you dey look E no dey my voice e ooo Na the grace of God ooo This my Light e shine pass your matter Go down for me you don't stop You fall down for me you don't stop The way you died, the way you died. I cannot deny your love I cannot deny your love Go down for me you don't stop You fall down for me you don't stop The way you died, the way you died. I cannot deny your love The grace of God upon mi life Is beautifull na paradise I have come to realise Say, Jehovah God e no dey rest for my matter From Naija to Soweto Jesus na your name oo You put me on top oo Yae yae by your grace oo I like this kingdom connect ooh Na the best thing on earth ooo There's no place like home oo Jesus you correct oooo My testimonies na your matter I go tell the world say na your matter On top the matter na your matter Even the angels no say na your matter Say dem no know Wetin dey ma head oo Be like say na kog-no-mi Cos i love u ooo oooo Woo oo Say dey wan know Wetin dey my mind o, yea Say dem no understand Why i love u ooo oooo Woo oo oo oo o Wetin you dey, Wetin you dey See for my face ohh Na the grace of God ooo This my Light dey shine pass your matter Na wetin you dey look E no dey my voice e ooo Na the grace of God ooo This my Light e shine pass your matter Go down for me you don't stop You fall down for me you don't stop The way you died, the way you died. I cannot deny your love Go down for me you don't stop You fall down for me you don't stop The way you died, the way you died. I cannot deny your love Take a look at my life Holy Ghost filled no be lie I'm the kingdom boy with a price Every demon I paralyze Take a look at my life Holy Ghost filled no be lie I'm the kingdom boy with a price Every demon I paralyze I like the way you pamper me love ooo I love you my love ooo Jesus my love oooh Yea yea na your grace ooo Wetin you dey, Wetin you dey See for my face ohh Na the grace of God ooo This my Light dey shine pass your matter Na wetin you dey look E no dey my voice e ooo Na the grace of God ooo This my Light e shine pass your matter Go down for me you don't stop You fall down for me you don't stop The way you died, the way you died. I cannot deny your love Go down for me you don't stop You fall down for me you don't stop The way you died, the way you died. I cannot deny your love Take a look at my life Holy Ghost filled no be lie I'm the kingdom boy with a price Every demon I paralyze Take a look at my life Holy Ghost filled no be lie I'm the kingdom boy with a price Every demon I paralyze