SHEY Looking at you Looking at me It's clear to see That u hating on me cuz am living ur dreams No be ma fault Na papa God na ei ei do am for me Na ei put me for here (3×) If wona know side Wey I comot I comot na ghetto The place Wey me I comot (I swear say na jungle) If wona know side Wey I comot I comot na ghetto The place Wey me I comot I sure say na jungle Na me dis for here ehhh Rich people no fit see ma face ehhh I go be na first man for the race ehhh Rich people na dem wan run ma race Na dem wan run ma race Na me dis for here ehhh Rich people no fit see ma face ehhh I go be na first man for the race ehhh Rich people na dem wan run ma race Na dem wan run ma race eeehhhhhh JOVI Esque na me di talk U sep u know say any rapper for this pays na ma follow back I doh di rap alepok for Dat time Wey 3pan pepper soul be na kolofap Uh I be di rap I be di rap Lyrically speaking wen I spit it is a slap Conshot no dey, na ele bolo it's a fact Bolo Wey ei dey if you gauge am you go clap Uh Cameroon is in my pocket My brother no be swag Flag dey ma back pocket Anybody hating massa go and kick a bucket Any girl am dating I be plug u be na suckered Too much pressure but the pipe no go burst