Me i don di find my baby eh Not the one that drives me crazy eh You fit be if you want to eh Na you go always be my baby eh I know what i want from you Sometimes i don't but right now i do I want to be good for you Whenever we fight whenever you fall I want to be there for you I want to be real for you And you now say you choose to be with me I never stopped loving you You're the only one i ever loved You all i think about Na you go finally run me oh My ndolo no di slack You're the only one i ever loved You all i think about Na you go finally run me oh My ndolo no di slack Ndolo no fit ever jam Telenovela dey wa back Nyongo inside bank account As buyer end i chowey bag I go carry you around the world any day we get to pack You sef know say if na only me ndolo no di lack You're the only one i ever loved You all i think about Na you go finally run me oh My ndolo no di slack You're the only one i ever loved You all i think about Na you go finally run me oh My ndolo no di slack I go miss you x8 That Bill wey doctor talk'am Sometime that man go call'am Na small money wey i hold'am I get for find way flop'am If papa die all that njaka them go be na orphan Enlé heat for inside room i beg say make them on fan Make e face hear enlé sweat for e skin Bed wet call we nurse make e change the bedsheet Give medecines for chop Give medecines for sleep Buy medecines for digestion Buy medecines for sleep Two kinds medecines dey Some one comot na India Some other one jor dey fo' mop lek dey grind na cassava Anyhow sef no be man get fo' survive Fo' di ground fo' die cheap pass fo' remain alive Control number them for ma front Thirty thirty bag Na forty lack I be need na two hundred bag Pong thing them borrow dough Promise for back'am back I even leave my phone for side wey men them be di sell shark As i reach hospital Na Peggy - Bella sleep for dey Eye white for head all E colour be na grey I di hear bad for that thing sotey reach today I see Jehovah Witness dey tanap dey di pray They deny make e do blood transfusion The men them want comot dey no give we no solution Doctor say we want abort we no know say na twins Move one one remain rotten They fo' don move'am since