Nyang-nyang girl And e know say thing dem must hot! (Thing dem must hot!) Make e no burst fo ma ntang If e know say e no come na for bop (You no cam na for bop?!) Man clean so, loss light, Man fit durty pas dog (... man fit durty pas dog!) I no know me that nga So i get for wear sux (Sux sux sux.!) Chop beans chop matrise Find place go gas (Find place go gas!) Men dem want make with me like my time don pass Jovi hold grass Jovi hold grass Jovi hold grass (Jovi hold grass!) They say adi over chop leaf, Ma own jazz go pass! Sense don short Way be dey men dem for dan use force (Forcé!) Paddy-man yi pap don cold u fit chop'am wit forks (E thick!) Pause. Pap sef hot, that men them cold pass corpse(yeah, yeah, yeah, yeah) Elastic don weak, men them wepeh like dross Bondo for hand man hold'am like na bundle koki I want na coller, di other one want dance na shoki Make album drop Men them di wait so na for copy As e drop for any kobo Man na topic Shaking the club Shaking shaking the place I no fit tanap one place If i tanap one place i must craze Find me space, for any side i get for place (Find me space, for any side i get for place!) Nyang-nyang girl And e know say thing dem must hot! (Thing dem must hot!) Make e no burst ma ntang If e know say e no come na for bop (U no come na for bop?!) Man clean so, loss light, Man fit durty pas dog (Man fit durty pas dog!) I no know me that nga So i get for wear sux (Sux sux sux.!) No blame man When e think about woman Hold soup first Last girl bad thing seyy woman I finish cook for shambam Massa only smoke Bolleh wash hand witti soap I di use na dove Leave garri inside water Leav'am make e soak Thro'way ndiba wit the durty Weyy e deyy ontop di float Finish tap Place bore Then i tap my phone Call chap dem Soteh son one seyy e deyy for road E seyy "Jovi massa tell me thing for do Anything u want U know say adi hear for u U already know U want come time weyy i sexy E fine for come fresh Before all thing durty" Bursting the nut Busrting the nut already Fuck up her hair Fuck up her make-up already Super nova lover Modern day cassanova I cover her with sux whenever she come over... Nyang-nyang girl And e know say thing dem must hot! (Thing dem must hot!) Make e no burst ma ntang If e know seyy e no come na for bop (U no come na for bop?) Man clean so, loss light, Man fit durty pas dog (Man fit durty pas dog!) I no know me that nga So i get for wear sux (Sux sux.!)