Men them finish talk, I talk my own they want put me for cross? Enough is enough my bro, I swear say for all side e rough This men them no want do nothing, they cam here for wukop na dust Men them wukop cam here empty hand, all your own na for talk If problem tanap for your front, na only solution go work Men them bad for solve their own problem, na only with mop (yeah) All their own na for cosh, bloodshed start all man di loss When all man turn back you go hear say na one man ei fault Your own people go sell you You feel me? Feel free (yeah) No bi 2 weeks don pass? water no comot for tap Day wey the water turn back, ndiba di flow but the colour na black Money dey pays, all man di work'am When money bos, no bi all man di chop'am Choko di flow all man no want for tap'am Mimbo dey here only work na for shark'am We dey together, I dey with you No talk your mind, I go talk'am for you Pass me ya chap I go blow yi for you Gimme that do make I hold'am for you No worry yourself I go chop'am for you For inside jungle na so we di do Push you for corner then connect my tube Your own people go sell you You feel me? Feel free (yeah)