Kishore Kumar Hits

Duncan Daniels - Diaspora Night şarkı sözleri

Sanatçı: Duncan Daniels

albüm: Songs of Limitless Optimism - S.O.L.O


Dorime dorime eh
Superman with no kryptonite
Ready to flex tonight
Spending kudi in this place tonight
I dey vex tonight
Short fine boy den go kolombi
Houston girls den go shake bodi
DC guys den go spray money
De party go dey happen for NYC
Dorime dorime eh
Dorime dorime eh
And you know da drinks are coming
Shutting down this place we balling
Fine kele full de place no dulling
Party no dey end till de early morning
Awade capa kinikorni
Uwade capa kinikorni
Dorime dorime eh
Dorime dorime eh
Na so de gelli carry mi into the corner
She sey she wanna zu Le zu no undacover
Lion wey never enter zoo, pouncing upon her
Na for this club we go dey do mapona pona
And I've been scoring goals no maradona
R.I.P to you if you a hater
Cuz I'm the greatest in this game
Iz no debate am
Pitching my sounds to street
Make you go cop am
Short fine boy den go kolombi
Houston girls den go shake bodi
Dc guys den go spray money
De party go dey happen for NYC
Dorime dorime eh
Dorime dorime eh
And you know da drinks are coming
Shutting down this place we balling
Fine kele full de place no dulling
Party no dey end till de early morning
Awade capa kinikorni
Uwade capa kinikorni
Dorime Dorime Eh
Dorime Dorime Eh

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar