Kishore Kumar Hits

Simi - Easy şarkı sözleri

Sanatçı: Simi

albüm: TBH (To Be Honest)


(OBAH, OBAH)
Eh, eh, ehhh
Easy, easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me
Original dey China
Naira no reach, make we spend dollar
If champagne finish, we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people, wey dey for me
I ain't stressing for nobody
I just take it easy, easy, easy oh
Easy, easy oh, take it easy oh
Will you take it easy, easy, easy oh?
Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh

Na everybody think say dem know pass (say dem know pass)
Some people read tire dem no pass (no pass)
Some reach immigration dem no pass
And some carry last, 'cause dem no fast
"Life e no balance," I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only two plus two, give you four (give you four)
So, you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people, wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh
I just take it easy, easy, easy oh
Easy, easy oh, take it easy oh, oh-oh
Will you take it easy, easy, easy oh?
Easy, easy oh, take it easy oh
Will you take it easy, easy, easy oh?
Easy, easy oh (easy o), take it easy oh, oh-oh
Yea, oh, yea
Oya, rora o, rora (rora o, rora)
Sha ma rora baby (easy, easy o)
Jeje o, jeje (take it easy oh, oh-oh)
Easy baby
Take it easy oh..., han-han-han-han

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar