Love for me ♪ From the moment when I wake up Na your grace e dey cover me When I commot, when I come back Abo re lo bo mi oh When I'm working, when I'm walking Na your favour follow me Nothing wey you no fit do Me no get another plan but you Yea yea Kini ma kini ma Kini ma fi san ore re laye mi Wetin I wetin I Wetin I go pay for your love in my life O kola wole oh eh yeah yeah O kore mi de oh eh yeah I lay all my cards on your table And I'm counting on you because you Too get love for me Baba God too get love me If my enemy come for me Baba God you fit go to war for me He too get love for me oh Baba God too get love for me Yes he open the door for me Baba God too get love for me Yea yea No be say things never hard oh But you give me my testimony Even though some days I sad oh O soro mi dayo oh baba Ope mi koito Ojojumo ni o ma dupe Olowo gbogboro Na you get the kokoro oh Kini ma kini ma Kini ma fi san ore re laye mi Wetin I wetin I Wetin I go pay for your love in my life O kola wole O kore mi de I lay all my cards on your table And I'm counting on you because you Too get love for me Baba God too get love me If my enemy come for me Baba God fit go to war for me (fit to go war for me) He too get love for me oh Baba God too get love for me Yes he open the door for me Baba God too get love for me Yea yea Kini ma, kini ma Kini ma fi san ore re laye mi I just want to thank you Thank you for your love oh Everything I gain oh Is because you love me oh oh Eshey baba Nah you, yes o I love you so oh