Kishore Kumar Hits

Simi - Balance - Acoustic şarkı sözleri

Sanatçı: Simi

albüm: To Be Honest (TBH) (Acoustic)


Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Money de for pocket and my back e de for ground
How much you de owe me,Shea you fit give me for pounds?
Every body get e own demon wey e de fight
I'll be praying for you but make you no stain my white
Bukada plenty
Wallet e empty
Still gon buy this fenty
With my balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Oh oh oh oh
Balance e o
If you check your balance
Shea e balance
Everything de balance
Oh oh ohhhh
Balance
Oya make e balance e bam bam
Life e no balance
I hope say you gallant
When you check your balance
Won ni won wa mi o
When you see me now
Na rhetorical question

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar