1/ INTRO: Mumsy dey watch me for TV to see what I become, She dey look my swaggs as other dey feel the song she just dey smile Says nothing has really changed, He been get the swagg but he just step up the phase omo kata Emigan mo omo ti mo bi timba seju pere o ti mo nkan ti mo bi. Awon girls Dede wa ri mi oun niwon fe fogbon ri, Mo mo pe o ma De be o ti ni nkan timori mehn. Now I need to step up mo di born throway so that timba ma pada wa mo Le ra Africa lole, No see finish mosi fe deni aponle I Know is kinda heavy tiwonba npe e larole. Iberu t'omo secondary sch ni fun staff room t'oba sanwo pta mawa sinu Classroom we know is chicken change but awon elei na Yan daku, won ki nse horror but nom 1 person tan nsa fun. I'm still coming home with the bread mama, I'm still coming home with the bread I just dey hustle hustle work Hard still gonna bring what i promise you mama No vex for me I'm still coming home with the bread. 2: papilo one day you go make us proud, You will get to your peak just work more on the sound. I was determine never to give up, Believe in myself I talk to God don't give up, My hustle dey pay e dey by me pure water but I Need to buy the ocean so I hustle more harder. Mo mo pe life na stages so I focus on the ladder, Kosi bosema debe without big or small wahala but every time I just Dey miss home at least I get two face mo mo Igba tiwon add ata gigun under our toothpaste. I don get the bread mama I know you love the brown, Mo nduro kojina so finally I go hit the town, Thank you mama I know you dey pray for me Mioni fail yin I know say you dey wait for me. 3: No papa dey here o no mama dey here o we Just dey hustle every time sote we have to work hard. No papa dey here o no mama dey here o we just dey Hustle every time to make it we have to work hard eeai... Till Fade