Snagxy...
Oh yes!
(VERSE1 -Jhybo)
Won ri mi tele, won ri mi mo
Mi o sonu, mi o ku, won le ji mi mo
Won ni mo sare, egbo ki lo fi le mi na?
Won fi mi we Rappers, ki len fi we mi na?
I no be your Boyfriend, why you dey talk say I no sabi kiss?
You dey spoil me for my Girlfriend, I dey ask say why your life be like this?
You just one spoil my relationship
Your life is just full of negativity
You just too nosy and inquisitive
You too ask question
(CHORUS)
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life

(VERSE2 -Jhybo)
Iya Mulika, we know you very well
You done come this neighborhood for many years
You know all the girls wey dey do abortion
You know all the people wey dey do celebration
But e ni sho igba yin, enu yin gangan lofe ko ba yin
E fi wa, ke f'oju s'oja yin
Omo yin j'ale, o tun se nanty
If we no chop today, we go chop tomorrow
If we no get money, we get place to borrow
We been hustle, because we get dreams to follow
Ole lo b'omo je
(CHORUS)
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life
(VERSE3 -Jhybo)
Okay! Okay, oju a pa firi
Won a pe mi n'tori
Won ni mi o mowe toripe mi lo Poly
Ibo lowa igba t'awon egbe lo Uni?
But Daddy mi o lowo, mo n'lati lo Poly
Everybody get one friend
The time wey dem get sense na the time wey dem broke
Okay! dem go carry olosho, dem no get money again
And time wey dem choke, I gat to balance well
Parent no get money, I go gallant well
Cause I know so many people wey be say we go ask for help
Dem no go help us
But we know say Oluwa go kala them
Okay! First stage emi Jibola Jasper! Jilli boy, Marun Gangster
I dey create movement King Lima
Be like your oracle, go bring Seaman
(FINALE)
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life
So I say, so I say, so I say
Concentrate on your Life! Concentrate on your life
Swaps! swaps!
Поcмотреть все песни артиста