Ape Planet
Hmm hmm
Hmm
Bracket le
Brother Wale eh
Yeah yeah, brother Wale yeah reh
(Anything go wale eh)
I came back from Germany
I dey plan how to make a family
Chai, I know say I be celebrity
Sey I fit find pretty girls in one minute
But I'm so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door, I see one sweety
When I ask her "Do you, do you like me"
Then she says
"I do, do, brother, Wale
I go be your wife, anything go Wale, eh
I do, do, brother, Wale
I go be your wife, anything go Wale, eh"
Okay, chai
This life we dey
Mmm, I no dey haste
Me I go check, the girl wey go be my sweetie, yeah
I no send o
If she's clean or she too fat o
'Cause I'm so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door, I see one sweetie
When I ask her "Do you, do you like me"
Then she says
"I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale eh
I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go wale eh"
Yeah yeah
Mmm, mmm, Brother Wale
Yeah, yeah
Brother Wale, eh
Yeah, yeah
Brother Wale, yeah
Anything go Wale, eh
If I ask you
"You fit be my lover"? Eh
If I ask you
"You fit be my wife"? Eh eh
Don't say no, don't say no
No, no, no
Chai, if I ask you
"You fit come my house"? Eh eh
So I go fit to show you my Papa, eh eh
Don't say no, don't say no
If I ask you Baby make you just dey say
"I do, do, brother Wale (brother Wale)
I go be your wife, anything go Wale, eh (brother Wale)
I do, do, brother Wale (rother Wale eh eh)
I go be your wife, anything go wale eh"
"I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go wale eh
I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale eh"
Ooh, yeah (Anything go Wale, eh)
Yeah, yeah (Anything go Wale, eh)
Ooh, yeah, yeah (Any, anything go Wale, eh)
Chineke meh, eh (Any, anything go Wale, eh)
(Anything go Wale, eh)
(Anything go Wale, eh)
It's all about choice, yo
(Any, anything go Wale, eh)
(Any, anything go Wale, eh)
Mmm, mmm
Поcмотреть все песни артиста