Kishore Kumar Hits

Sound Sultan - Kuku şarkı sözleri

Sanatçı: Sound Sultan

albüm: Out of the Box


Dem dey hear at all? Hello?
Nigga true an roaming (hello, hello)
I still dey flow like omi (cas-cas-ca-cashing, itz Alexie)
Omo, pay me if you owe me
No dey act like say you know me man
They shake me, but they hate me
They hug me like they love me too
They're steady underrating
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh (oh-oh)
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh
Hey, shoutout to my fan in the sand
I know after him, I'm the best (man)
Made a single for all these baggas
Wey dey treat me like I'm less
Been putting up with this mess
I've been putting up with this mess
But nowadays, I just see myself
I'm a businessman with investments
So all of una no fit stop me or drop me
You're listening to me, then you start to dey copy
The industry hail you, dem start to dey prop you
Dem no know say I am original copy
I've been singing and winning for years
Singing and winning, and omo I can't stop
Singing and winning for years
Singing and winning, they wishing I can drop
Woo! These industry cats are faker than likes on Instagram
But me porsche, I comes out redder than lights in Amsterdam
Ah! It's okay if you try to fool the people
No dey fool yourself join the people
Shameless foolish people
I'm stinking rich, I know my riches no be money eh
I'm stinking rich, and you can smell me from a mile away
I kuku dey here, if dem kuku hate I kuku dey
I kuku dey here, after 20 years, I kuku dey
They shake me, but they hate me
They hug me like they love me too
They're steady underrating
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh (oh-oh)
I kuku no worry oh (ah-ah)
I kuku no worry oh
Hey, shoutout to my fan in the sand
I know after him, I'm the best (man)
I hear their mind, they say, "Yes man"
When I read their lips, they say, "No" aha
Good thing is that they know
Ehn, won ko to, won le to
Ehn, kuku no be dem, kuku no be dem
Kuku know say na God, oh
They call me when they need me
When I do it, they don't call me back
And no be dem dey feed me
So, I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
So, how many people una know, wey fit do this?
Do music, beatbox, shot a movie
All these side-talks wey they talk say
Wey she talk say, him talk say, no dey move me
I kuku don tey, I kuku just dey
All of my magas, dem kuku just pay
All of these people were talking this trash
I look all the chart, dey kuku no dey
I kuku no worry, kuku no worry
Yes, I'm killing every track, and I kuku no sorry eh
I know this industry like the back of my palm
So if you're looking for a roadmap
Let me show you around
Now, turn left on mumu chorus
Turn right on dumb lyrics
Immediately after bum chicken go straight
You can't miss it
The industry
They may hate me for this one
But I kuku no worry (Indomix)
They shake me, but they hate me
They hug me like they love me too
They're steady underrating
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh
I kuku no worry oh

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar