Ino be u say u dey luv am, Now he dey follow you wey u dey run oo (Yaka chana)2* Zulu Yaka chana, Yaka chana You promise am you ll never leave am Now he dey follow u way u dey run oo (Yaka chana)2* Zulu Yaka chana aaa Yaka chana I talk say ma X de make a dey tire So I decide to retire The new one de3 ibi fire Chai frying pan to fire I dey follow this guy it is a paper Always he come dey give me paper Now he do the thing, he tell me later, ooh later later Atunfade min, bangyi ba Rana da kabari nyi kuka Aiy, Atunfade min bangyi ba Rana da kabari nyi kuka (Kabari inatatunane, Ayumina kawal kal kuladane)2* Atunfade min bangyi ba Rana da kabari nyi kuka Into bi u say, u dey luv am Now he dey follow u way u dey run oo (Yaka chana)2* Zulu Yaka chana Yaka chana You promise am u ll never leave am, Now he dey follow u wey u dey run oo (Yaka chana) Zulu Yaka chana aa yaka chana U no sey u be Casanova, no 9 u be top striker Wey he dey lie to u still u be customer Sake of the love way u dey search So believe in all the lies Amina make u shine your eyes oo This guys dey be chop and go One time dem go touch and go You for no gree dem dey mush mango Dem dey come see wayo Yaka chana, where u dey go Yaka chana, where u dey go Yaka chana So u forget the things u told me You ll never leave me o Say no matter dey situation I go be your honey oo Now you play ma heart like a footballer And run like Usain Bolt You play my heart like a footballer And run like Usain Bolt Kafade min munyi awre, ba awre dole Wie ni da ka munyi yaye, yaye gele Ahye kayimin zangazanga Kasameni dakagudu Awre bahye zangazanga Kafita min chiki, Ina zaka Yenzu kafita min chiki, ina zaka Alkawale baka guduwa, Ina zaka Mey yasa kanaguduwa, Ina zaka Ino be u say u dey luv am wey he dey Follow u way u dey run o (Yaka chana)2* Zulu Yaka chana aa Yaka chana Kayinda yellma bruma (Yaka chana)2* Zulu Yaka chana aa, Yaka chana