Kishore Kumar Hits

Sista Afia - Corner Corner şarkı sözleri

Sanatçı: Sista Afia

albüm: Corner Corner

Yeah, yeah-yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah, ha
(Ivan on the beat) na-nah, nah, nah, Sista Afia
If I say I love you, no be say I fool
Just be say I go love to dey plus you
'Cause you give me joy, anytime I dey with you
Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ)
Corner-corner, yellow sisi dey for corner
If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars
Wo de ne me, na me nso me de ne wo o

I swear walahi, your love dey high pass Tramol (high pass Tramol)
E be you I go marry
Me then you go born-born like four (born-born like four)
The first time I saw you
I never believe what I saw (believe what I saw, yeah)
E be like some angel on earth, see your face, oh, my God
Promise on my honour
Me, I go dey love you until you go tire (until you go tire)
Your mama, your papa
Them go love the things I go do for my Maya
Money, oh, money, kudi-kudi go dey fall on my baby
My baby body yi ara na ɔama merebrɛ yi ara aah
Ibɛku me ara aah ma maawu, atse
Corner-corner, yellow sisi dey for corner
If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars
Wo de ne me, na me nso me de ne wo o
Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ)
Corner-corner, yellow sisi dey for corner
If you say you love me
I go make you spend some pounds and dollars (ooh, yeah, yeah)
Wo de ne me, na me nso me de ne wo o
Baby mo, baby eh, I can't wait to (lai-lai) say I do (kɛkɛ)
Baby, e be me and you, no be nobody, nobody
She say every night and day, she go dey for me (dey for me)
We go dey for corner-corner, we go set our heart a-fire o, baby
We no go tire (tire-tire), we go dey like bread and butter (oh, yeah)
My baby, eh, you're my baby, original, she no fake
I get cofee, she go suck it
And we no dey bother when them hating (lai-lai)
Baby, oh, wo de ne me, na me nso me de ne wo o
My baby, eh, my baby, I can't wait to say I do kɛkɛ
Corner-corner, yellow sisi dey for corner
If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars
Wo de ne me, na me nso me de ne wo o
Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ)
Corner-corner, yellow sisi dey for corner
If you say you love me, I go make you spend some pounds and dollars
Wo de ne me, na me nso me de ne wo o
Baby mo, baby eh, I can't wait to say I do (kɛkɛ)
Ivan on the beat

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar