Kishore Kumar Hits

Samklef - Egunje şarkı sözleri

Sanatçı: Samklef

albüm: Egunje


Klefsound on the beat
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn
Samklef, turn me on, ehn ehn
2016, egunje budget
Ridiculous paddin', budget fundin'
2019, egunje budget
37 billion to renovate National Assembly
Ah-ba, oga senator, how much be the buildin' gan gan?
270 million to cut grass
Wetin dem dey call am, egunje budget
National hospital no get ventilators
Same hospital wey Abba Kyari collect budget
School feedin', na egunje budget
Ajakuta steal, na egunje budget
Police collect your money, na egunje budget
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn
Cheer leaders are dyin'
Leaders are smilin'
Devaluation of naira, central bankin'
Psycho fans are special advisers
Boko Haram dey kill our soldiers
Some Generals dey pocket our dollars
Nnamdi Kanu dey agigate for Biafra
'Cause the Igbos are being marginalize
Yoruba ronu, e shey 'rayin lowo kan
Amotekun, omo odua tokan tokan
Authority stealin' under Abubu government
E wa, afi suru jade oh
Samklef, gbo'hun soke
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn
Nigerians like to dey fear (fear fear oh)
Dey no wan stand for their right (never slavery)
My people like to dey fear fear oh (fear fear oh)
Dey no wan speak for their right (mental sleepin')
When I wake up in the mornin' (bad news)
People are dyin' (sad news)
Police are shooter (bad news)
Dey don't built any wound oh
Say, immune hydration
Mental hydration
Our leaders, lead us well oh
Make una lead us well oh
Immune hydration
From the suppression
Our leaders, lead us well oh
Nigeria, our home oh (yayy-yayy)
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn
Marqai Mix

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar