Chale be like E.L dey dull small After GMA norr the boy lost Ebe long pause or he want stop After all the B.A.R nah he no force I hear say he beef Sark and Stonebwoy (Who tell you?) Oh, no be me I talk, bɛ you know, boys He dey sing sef no be ein own voice He get money by now he buy Rolls Royce (Tweaa) Superstar you dey stay with your parents (Where?) For Spintex, paddy no dey pay rent Bɛ I know am then times wey he dey Pent Everyday boys boys, he be gay eh? Lomi, lomi kraa what e dey mean sef Every slay queen, he go DM He dey rush waa, wey he be the meanest Wey this song he dey top no dey bee sef (Jesus!) Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Hardcore rapper wey be dbee Bɛ we hear ein story for DC Then times E.L e be funny sef Na nothing wey he get, he be Fameye What e do aa he dey go do for Yankee He no dey like show for ein country Ah today yankee, morrow hungry Kɛ teshi nɔɔ, ELien family, follow me Bɛ you see the dread for ein head top? Tattoo for ein hand then ein chest top? Ebe the drug he dey do dey make he messop 'Cause I hear say he dey smoke like exhaust So so Lomi do this, Lomi do that Lomi do hit, Lomi do rap What I walk like, the way I dey talk like You no dey see say I dey talk about your life? (Oh why) Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Ghana here, work wey e no dey I know say all day you be home based [?] you turn area sabi Lord, okay Everyday you get headline If you talk demma matter them go vex die You bis them two plus two them go get five If this song vex you, chale ɛfa wo ho bɛn? Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?) Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?) Chale ma, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?) Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn? Ɛfa wo ho bɛn?